remdee – jeje كلمات اغاني
intro:
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
oo ya ya ya ehnehn
x2
verse:
u don get money
u kon dey do anyhow (how)
u dey stay for lekki
u kon add shoulder pad
shey na becos million naira
u kon dey use me dey yanga
shey na because of range rover
u kon dey use me dey kpa
yeh!
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
verse:
cos you get money today
i fit to get p-ss you tomorrow
cos i dey naija today
i fit to go yonda tomorrow
no do no do no do gra gra for me yaa
u be hawt n-ggar
u won kon dey do fala fala for me yaaa
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
(adlib)
shane tunez
famous boi leyi o
كلمات أغنية عشوائية
- lucas beguerie › lucas beguerie – cuando era chico كلمات اغاني
- j simplicity › j.simplicity – own the day كلمات اغاني
- yb ar › yb (ar) – december 11, 2014 كلمات اغاني
- miguel guevara › miguel guevara – otra vez كلمات اغاني
- chris ballew › chris ballew – zombie time كلمات اغاني
- albert › albert – dormi كلمات اغاني
- miguel guevara › miguel guevara – a punto de partir كلمات اغاني
- jeris johnson › jeris johnson – tell nobody كلمات اغاني
- mlodymily › młodymiły – hokus pokus كلمات اغاني
- golec uorkiestra › golec uorkiestra – zwierzenia pewnego cienia كلمات اغاني