kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rema – dnd (mixed) كلمات اغاني

Loading...

[verse 1]
mo tun ti de, la ti dagbo ru, oshey
me wey be werey
oya, gawu oh, gawu
shey you no dey see say i just drop gbedu, ayy?
them talk say no be me be h_i_m, okay na
you go come tell me na who oh, na who
make humility no go turn me malu (malu, malu)

[pre_chorus]
because if i talk one they go wan swallow me, ayy
shey i wan good, shey i wan bad?
shey i wan real, shey i wan fake? (me i no do again)
oya see wins, now they wan shallow wins, say
they wan dey bully me, omo, i don too calm
talk my sh_t right up in your face, me i no dey shake

[chorus]
i don do too much ps and qs, right now, i go put you on dnd
keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for dnd
i dey waka without security because i shucking one shakabula inside my gle
ayy, oshey oh, o wan bi
(even egbon dey collect dnd)

[verse 2]
baba wọn
e sure for me my confidence no rely on any number one
too many solo hits, una go dey call me solomon (tune into the king of sounds and blues)
girls dey chew_gum, because they sabi say i be idan
omo make i no too talk, make i sofree sit_down

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...