kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rema – charm (mixed) كلمات اغاني

Loading...

[intro]
the dj all the djs want to be
it’s the one and only
it’s the one and only (number one)
it’s dj_dj_dj neptune
london (dj neptune)
another banger

[chorus]
come here, wetin dey worry you?
bring body make i rock am, yeah, yeah
i know you senior me
i get money pass your papa
wetin you want wey i no fit do for you?
why you wan dey buga wọn?
shey you be kizz daniel ni?
you better drop your body armor

[post_chorus]
soco, ah
sofry with this body
make we run am on a lowkey
baby, you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby, allow me
tip you off with alawi
[refrain]
see body, oh (see body, see body, oh)
egba mi, oh (egba mi, egba mi, oh)
e dey burst my bololo
e dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
please help me, oh
me i don jam

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...