kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rela – fadekemi كلمات اغاني

Loading...

fadekemi wo wo wo
no tell me i no want because i like
(oh lan)

no tell me i no want because i let you
because i let you go
let you go

i don′t know how you feel about about a n_gga going crazy
cos your beauty so divine and your ass
is a thing that is causing commotion
can you let me pon that thing one time, maybe two
omoge sun mo mi body hot
when you step inna the place it’s perfection

oh lan
no tell me i no love you
cos i let you go
no talk say i no sabi
cos i k!ll the show
i wanna let you know say you be the one inna mi heart
and my mind everyday and night
now we popping henny and ice
now we got some big swag bankulli
now we cashing out for no reason
if i let you go baby make i know the reason

latifa
sherifa
fatima
mobola
monsura
gbogbo wan
dey want to follow me go
jumoke
folake
tinuke
fadekemi o o
dey want to follow me go
(shebi you know)
latifa
sherifa
fatima
mobola
gbogbo wan
dey want to follow me go
jumoke
folake
tinuke
fadekemi o o

i been tell you baby girl i want you
and all my guys them dey doubt say i love you
all my skele dem dey feel say i wan play you
but i finna be the one wey go hold you
two times girl i realise say
na you inna me mind and
i finna let you know you dey burst up my brain bad girl
girl you′re one of a kind girl you’re one in a milli
girl you’re a blessing

no tell me i no love you cos i let you go
no talk say i no sabi cos i k!ll the show
i wanna let you know say you be the one inna mi heart and
my mind everyday and night
now we popping henny and ice
now we got some big swag bankulli
now we cashing out for no reason
if i let you go baby make i know the reason

latifa
sherifa
fatima
mobola
monsura
gbogbo wan
dey want to follow me go
jumoke
folake
tinuke
fadekemi o o
dey want to follow me go (shebi you know)
latifa
sherifa
fatima
mobola
gbogbo wan
dey want to follow me go
jumoke
folake
tinuke
fadekemi o o

(shebi you know say i be hot cake o)
(ma shako simi i wan to love you)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...