rehmahz – you do كلمات اغاني
chorus[rehmahz]
i still remember when you pick me up
then you clean me up
oh yeah
see the way wey you come love me
i no fit pay back oh
see love oh
me no fit shout for this good
see wetin you do[2x]
bridge[rehmahz]
anywhere i find myself
i no dey loose myself
that mirror wey dey show myself
omoh na perfect self
verse[rehmahz]
they tellin me to make a move
make you dey lead as i dey look
show me dey way make i no loose
as you dey move me i go follow[2x]
i just need more of that
your direction is the key to my move for life
i don’t wanna waste time for the counterfeit
count my feet
i just got two for that
i’ll let you handle every throwback
my past can’t reflect any show back
oh lord
i know i don’t know much
but i know this much
your love speakes better than my vocal cords
chorus[rehmahz]
i still remember when you pick me up
then you clean me up
oh yeah
see the way wey you come love me
i no fit pay back oh
see love oh
me no fit shout for this good
see wetin you do[2x]
كلمات أغنية عشوائية
- mimikry › mimikry – eldarna kan vänta كلمات اغاني
- lord kossity › lord kossity – jai pas le temps كلمات اغاني
- matt houston france › matt houston (france) – je veux la lumière كلمات اغاني
- network reps › network reps – collabo (whatcha really!) كلمات اغاني
- lil nimbus › lil nimbus – star boyz كلمات اغاني
- brutus › brutus – město a rock and roll كلمات اغاني
- chardy › chardy – niet je type كلمات اغاني
- juice rap news › juice rap news – rn13: episode xiii: a news hope كلمات اغاني
- overcome › øvercome – pilot كلمات اغاني
- battts › battts – epic beat كلمات اغاني