reekado banks – turn it up كلمات اغاني
reekado bank
e baba god o
we on we kneels
begging you please cleanse our sins
as we go in o o lord have mercy
coz tonight we gon party all night long
here i come again like a k!ller
shut the man down like rihanna
ropompompom ama diva
why your blood hot ogbeni calm down
baby i dey come to acade ah
if i give it to you can you take a ah
no be lie girl i like your flavor ah
mr dj turn up the speaker ah
as we go in o all eyes don dirty
coz tonight we gon party all night long
if you no fit do am ama teach ya ah
father forgive me coz ama sinner
whether na orobo or na lepa ah
no timе to waste see y’all later
sa ghana london or atlanta
wherеver me step me dey scatter
all dem girl know say me no dey tire
all dem boy bad but me badda
as a bad girl you can take it
shake e for me me spend my money
coz tonight a ma jaiye ori wa lo
e baba god o
we on we kneels
begging you please cleanse our sins
as we go in o o lord have mercy
coz tonight we gon party all night long
turn it out shake it for me s_xy mummy mama cita
wey you dance are you from jamacia
do it like beyonce or like shakira
know you want the money but na later
baby i dey come to acade ah
if i give it to you can you take a ah
no be lie girl i like your flavor ah
mr dj turn up the speaker ah
as we go in o all eyes don dirty
coz tonight we gon party all night long
turn it up if you know fit do what mama teach ya
father forgive me coz ama sinner
whether na orobo or na lepa ah
no time to waste see y’all later
sa ghana london or atlanta
wherever me step me dey scatter
all dem girl know say me no dey tire
all dem boy bad but me badda
as a bad girl you can take it
shake e for me me spend my money
coz tonight a ma jaiye ori wa lo
كلمات أغنية عشوائية
- juse ju › juse ju – shibuya crossing كلمات اغاني
- karitwootimez › karitwootimez – wnsfw كلمات اغاني
- fantasy camp › fantasy camp – unsatisfied كلمات اغاني
- winky d › winky d – dona كلمات اغاني
- the platters › the platters – in the middle of nowhere كلمات اغاني
- claydee › claydee – licky كلمات اغاني
- monica cervera › mónica cervera – i want to break free كلمات اغاني
- justinpunpun › justinpunpun – doubtme كلمات اغاني
- moose blood › moose blood – all the time كلمات اغاني
- paul bingham › paul bingham – so sick! كلمات اغاني