kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

raybekah – finger down كلمات اغاني

Loading...

it’s ora records
yeah yeah yeah yeah
raybekah fit the boy
step thy na thy every all all all
doctor doctor
put your finger down
if corona don dey make you catch konji yeah
put the finger down if you miss your man na your fine baby oh uhh uhh
hey
put your finger down if you no fi
wait for corona to freeze yeah ehh ehh
put the finger down if you want to party after party ohh uhhhh
hey
put your finger down if you meet
solution way dey start for street yeah ehh eh
put the finger down if you miss the life and things you did ohh uhh uh
put the finger down if isolation don tire you and me yeah ehh eh
put the finger down uhh uhh yeah yeah ehh ehh yeah eh eh eh
me i won to look e na your eye
me i won to tell you say i like
for isolation don dey pass
wetin i go do to save my guy
oya baby baby say you i want your love
anytime i reason you i wan dey bloj
but you don’t do me something
come g hold me and i want you back baby
oh no no no no
oh no no no no
which dey me i go dey see my baby ohh ohh
oshe oshe
oh baby ehhh
na you wey i want and i no fit to like
cause my love dey knock on your door door door kpo kpo
oh baby shey you no say i want you
corona don dey door i no fi know
which time i go see your face ooo
no comi nah me yah
gimme some look
shé you know i like
when you drop all
oya baby come
let me give you some love ah ah oh yeah yeah yeah
put your finger downnnnnn
if you miss your baby yeah ehh
put the finger downnnnnn
if you want to kiss him or her eh yehh
put your finger down
if you you no fi wait for corona to freeze yeah ehh ehh
put the finger down
if you want to party after party oh uhh uhh
hey
put the finger down
if you meet solosho way dey stark for street yeah ehh ehh
put the finger down
if miss the life and the things you did ohh uhh
put the finger down
if isolation don tire you and me yeah ehh ehh
put the finger downnnnnn
yeah yeah ehh ehh ehh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...