pypo lamah – 7:45 كلمات اغاني
pypo
yewo
they dunno know
yeah
7:45 took a flight to colorado
many thing wey eyes see
mehn i swear you dunno
steady on the grind
making moves on a low low
steady dropping vibes
hoping say ah go global
when it’s hard to find joy
all we do is get high
sometimes i feel bad
sometimes i feel better
never snitch on me again
we never be together
won ni toba fe fo lo next level
oni need feather
plenty things loman sup
ni adugbo temi ti wa
awon ni mutembe
wonti jan temi ti ja
awon lon tе full stop
lowo kan temi ti ka
everybody run their racе
motor won temi ti la ehn
i remember how we start
see dem be call me tout
many people doubt
they even run their mouth
but me i no dey shout
i just wan dey clear their doubt
so when they wan dey start
them go know we run the chart
a lot on my mind
no be say i dey ignore you
go on the fast lane
if you feel say i dey dull you
if i feel say you dey dull me
me i go bone you
life is beautiful
sometimes things get ugly
hungry for the bag na the motto
always online, shebi owo nor ni koko
money on my mind
ain’t care about the popo
international badman no be loco
yeah
thanks to everybody streaming latimowe ep
started out with tweets
now am repping for my city
see lori tv, no be say e easy
steady doing things and i do it with effizzy
yewo ati pypo
punchline ati rhyme zone
enibi ti kako atide ko sa kuro
awa dope pa
ade yato sawon whacko
wa a dope gan
awa yato sawon whacko
one two three four five
won tu gba jara si
music na the weapon
so mon jarasi
ti mamber yen o ba to
ogbeni wo je a ra si
bad boy
to je ki omo alpha ajara sin
yewo
yewo
pypo
vibez
كلمات أغنية عشوائية
- woody guthrie › woody guthrie – another man’s done gone كلمات اغاني
- clear soul forces › clear soul forces – ninja rap كلمات اغاني
- candy hearts › candy hearts – sick of it كلمات اغاني
- ben ridley › ben ridley – kids in the narm 2 كلمات اغاني
- halvdan sivertsen › halvdan sivertsen – blues bare كلمات اغاني
- cheddy carter › cheddy carter – rush hour كلمات اغاني
- the nails › the nails – dangerous dream كلمات اغاني
- petter › petter – verbal vendetta كلمات اغاني
- harriet › harriet – sign كلمات اغاني
- the last artful dodgr neill von tally › the last artful, dodgr & neill von tally – l.l.c ft. myke bogan كلمات اغاني