pumbrown – listen bae كلمات اغاني
this feeling got me
thinking say i dey on top
of the world
e dey make me smile
anytime i think about your word
(oh lord have mercy)
and for this reason
i don’t decide say i go stand by you
i go stand by you(you,you)
and i promise you (oh,oh)
baby i’ll do anything for you “eh
cut off my friends for you
i go give you the all of me
you don turn on my mumu b-tton
baby i’ll do anything for you “eh
cut off my friends for you
i go give you the best of me
you don turn on my mumu b-tton
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
my heart is beating for you
i don’t know why
buh i keep on falling for you
since i met you
i’ve never been so lonely
i like the way you put your
focus on me focus on me
you say ( oh lord have mercy)
beauty in the eyes of beholder
i need a place to lean on
you gave me your shoulder
hold me like folder
protect me like a soldier
me and you together
forever we are stronger
i’ll do anything for my lover
anybody wey try to put asunder
nah water go carry them go
make i let them know
nah water go them go (oh,oh)
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
كلمات أغنية عشوائية
- didier barbelivien › didier barbelivien – l’absence كلمات اغاني
- men women children › men women children – photosynthesis (we’re losing o2) كلمات اغاني
- michael hutchence › michael hutchence – a straight line كلمات اغاني
- michael crawford › michael crawford – memory كلمات اغاني
- mcclymonts › mcclymonts – ghost town كلمات اغاني
- mega nrg man › mega nrg man – sex all over the phone كلمات اغاني
- miami sound machine › miami sound machine – i need your love كلمات اغاني
- michael card › michael card – a violent grace كلمات اغاني
- melissa mcclelland › melissa mcclelland – you know i love you baby كلمات اغاني
- melt banana › melt banana – a hunter in the rain to cut the neck up in the present stage كلمات اغاني