prince david – no pain no gain كلمات اغاني
vamp 1
make poverty make e go, make e go oo
i go hustle till i make it
i have come to struggle wanna make it home
anything i go do just to make it oo
hook
this world is a small world
its a good word, man gat struggle never relent oo(2x)
chorus
no pain no gain
one thing wey i believe
no shame no fame (2x)
c/hook
person wey no hustle no expect say e go chop
na person wey don hustle suppose dey chuck hand for mouth oo (2x)
vamp 2
i have been praying for mercy
ki ori mi gbe mi de bi re
ibi ti daddy ati mummy o de laye oluwa je ki n ko ja ibe
wen dem begin count men with blessings make dem call on me
wen dem begin count men with the blessings make dem call on me
many people dem think say i, i no go make am for this world wey i come
some done dey pray make i fall, some want to cut my life shut
some wan dey watch, when god push me high you see
enemies dem go dey cry, dem go dey bow whenever i’m coming
bow whenever i’m coming, i go hustle till i make am ma se ori re ma la kaka
ah oun ti mo dawo le oluwa je ki yori so re
oluwa i dey wait you ah ah
open this show make i fit bloww
.
back to chorus
outro
i have been praying for mercy
ki ori mi gbe mi de bi re
ibi ti daddy ati mummy o de laye oluwa je ki n ko ja ibe
yeah yeah yeah…
your blessings lord
كلمات أغنية عشوائية
- kacper hta › kacper hta – słowo كلمات اغاني
- t0rtvre › t0rtvre – bad woman (feat. undead papi) كلمات اغاني
- dylan longworth › dylan longworth – faith كلمات اغاني
- prince ivan › prince ivan – high hopes كلمات اغاني
- karen zoid › karen zoid – maak dit of breek dit كلمات اغاني
- 米津玄師 kenshi yonezu › 米津玄師 (kenshi yonezu) – 懺悔の街 (zangeno machi) كلمات اغاني
- tommy lee sparta › tommy lee sparta – the power كلمات اغاني
- the good perry › the good perry – go كلمات اغاني
- d block europe › d-block europe – i just كلمات اغاني
- sara ci › sara ci – running away كلمات اغاني