kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

praiz – mercy كلمات اغاني

Loading...

oh na na na
oh lord have mercy
oh na na na

if i tell sey you be the only one for me
(shey you go believe me)
if i tell you sey there is no other one oh na na
(shey you go believe me)
if i tell you sey all them skele, me no dey see
(shey you go believe me)
oh na na,shey you go believe me
oh na na,shey you go believe me

if i tell you say i go marry you come tomorrow
(shey you go believe me)
if i tell you say i go take away all your sorrow
(shey you go believe me)
i wish them know wetin you mean to me, them no know
(shey you go believe me)
oh na na, shey you go believe me?
oh na na, shey you go believe me?

oya sample, sample the back
sample, show me your back
sample, sample the back
sample, baby turn around
sample, sample the back
sample, show me your back
oya sample, sample the back

o lord have mercy (mercy)
mercy dey k!ll me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
wetin dey do me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
mercy dey k!ll me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
wetin dey do me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
mercy dey k!ll me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
wetin dey do me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
mercy dey k!ll me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
mercy dey k!ll me (mercy)

girl stop, make i treat you like omo omo
you make me high like alomo
my love for you, e don mature
oya baby, kulie oto
kuliaka nala nwadi uto
dance for me, egwu di uto
ngwanu egwu

oya sample, sample the back
sample, show me your back
sample, sample the back
sample, baby turn around
sample, sample the back
sample, show me your back
oya sample, sample the back

o lord have mercy (mercy)
mercy dey k!ll me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
wetin dey do me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
mercy dey k!ll me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
wetin dey do me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
mercy dey k!ll me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
wetin dey do me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
mercy dey k!ll me (mercy)
o lord have mercy (mercy)
mercy dey k!ll me (mercy)

if i tell sey you be the only one for me
if i tell you sey all them skele, me no dey see
(shey you go believe me)
oh na na,shey you go believe me
oh na na,shey you go believe me
if i tell you say i go marry you come tomorrow
(shey you go believe me)
if i tell you say i go take away all your sorrow
(shey you go believe me)
i wish them know wetin you mean to me, them no know
(shey you go believe me)
oh na na, shey you go believe me?
oh na na, shey you go believe me?

oya sample, sample the back
sample, show me your back
sample, sample the back
sample, baby turn around
sample, sample the back
sample, show me your back
oya sample, sample the back

o lord have mercy, mercy, mercy (mercy)
o lord have mercy, mercy, mercy (mercy)
o lord have mercy, mercy, mercy (mercy)
o lord have mercy, mercy, mercy (mercy)
o lord have mercy, mercy, mercy (mercy)
o lord have mercy, mercy, mercy (mercy)
o lord have mercy, mercy, mercy (mercy)
o lord have mercy, mercy, mercy (mercy)

oh lord have mercy
oh lord have mercy
it’s x3m music

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...