kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

popular – pressure كلمات اغاني

Loading...

abeg abeg say na beg i bey beg oh
no go make me do something i go regret oh
me i no be ajeb_tter i be kpako

cause the place wey i come from na the ghetto ye
you go tire for matter when i start oh
all the ladies dem dey tell me obrigado
tell my hater make he shut up that he mouth oh
the blessings long i dey shout oghene wado

under pressure yay
say we dey under pressure
don’t tell me say you like me if you’re not very sure
cause me i be person wey no dey look face at all
you fit to call me bose we dey k!ll actor
make i take you to madagaskar
got you sm_king arizona
pull out my gun and shoot a motherf_cker (kpoko)

make i tell you the truth
my mama tell me make i no dey play no dey play
because the life that we living is on a race
and if i run today i fit to fight another oh oh
make i tell you the truth
truth is bitter bitter my brother
i dey find who you give me that ginger
sometimes i just dey wonder oh
wonder wonder
i run away i runna runna way a
i just dey pray i just dey just dey pray a
make all the blessings i dey find come my way a wooiwoii

dem ah fi know say me i run them
put this at the back of your mind say i be problem
haters wanna try compromise but i no send them
and na me dey disorganize and i burn them
but i no see anybody when i no get money
but i no see anybody when i no get chichi
i no dey laugh with these people i no trust anybody
cause dem go do like say dem love you
dem go show you pity
hey i no fit count how many place i don enter
situation make a man wan mental
searching for the fame and paper
pray to jah to answer my prayer

make i tell you the truth
my mama tell me make i no dey play no dey play
because the life that we living is on a race
and if i run today i fit to fight another oh oh
make i tell you the truth
truth is bitter bitter my brother
i dey find who you give me that ginger
sometimes i just dey wonder oh
wonder wonder
i run away i runna runna way a
i just dey pray i just dey just dey pray a
make all the blessings i dey find come my way a wooiwoii
i run away i runna runna way a
i just dey pray i just dey just dey pray a
make all the blessings i dey find come my way a wooiwoii

make i tell you the truth…
my mama tell me make i no dey play no dey play
because the life that we living is on a race
and if i run today i fit to fight another oh oh
make i tell you the truth
truth is bitter bitter my brother
i dey find who you give me that ginger
sometimes i just dey wonder oh
wonder wonder
i run away i runna runna way a

sometimes i wonder oh prrrrr

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...