kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

poco lee – otilo (izz gone) كلمات اغاني

Loading...

[intro: poco lee, hotkid]
ladies and gentlemen, gentlemen gentlemen, izz gone! (yo x)
otilo, e don go
oya sope otilo
no traces, sheeesh
otilo
dey don dey carry me they go where i no know
otilo
dey don dey carry me they go where i no know
otilo
dey don dey carry me they go where i no know
hmm
[verse 1: hotkid]
i can feel this vibration right in my head
e wan injure me (escala gba gba, gbo)
never believe when they say thеy gat you, won paro ni

[chorus: poco lee, hotkid]
hmm, ’cause i go high i go party till the night, omo wherе my hennessy oh
we in the club all my people don dey (suuuuuu), you can feel the energy oh
ahn, oya sope otilo, e don go
oya sope otilo
izz gone
ahn, oya sope otilo, e don go
oya sope otilo
ahn, ahn

[verse 2: hotkid]
they beef me i no talk
they get squad i get god
they wan test run me i no fall
they don set trap i no fall
wonti mo mi l’every city
mo fun won leg over, mo yi won 360
awon lo cele, awa ni celebrity
phone on dnd, my n_gga i dey busy

[chorus: poco lee, hotkid]
hmm, ’cause i go high i go party till the night, omo where my hennessy oh (omo where my hennessy oh, oh, oh)
we in the club all my people don dey (suuuuuu), you can feel the energy oh
ahn, oya sope otilo
see wahala oh, see wahala oh
e don go
see wahala oh, see wahala oh
oya sope otilo
it’s f_cking gone, you can’t find it, sushh!
oya sope otilo, e don go
oya sope otilo
ahn, oya sope otilo
[refrain: poco lee, hotkid]
ladies and gentlemen, gentlemen, gentlemen
e don go
izz gone
oya sope otilo
ahn, oya sope otilo
no traces
e don go
seeeshhh
oya sope otilo
dey don dey carry me dey go where i no know
otilo
dey don dey carry me dey go where i no know
otilo
dey don dey carry me dey go where i no know

[outro: poco lee, hotkid]
izz going
otilo
izz gone
otilo you can’t find it
it’s gone like a thief in the night, no traces
yo x, let’s go
otilo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...