kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

phavour b – hammer كلمات اغاني

Loading...

god on the beat
o nanana phavour b on the matter
(matter)

oluwa your blessings is noticeable on the boy
on a normally
normally person go work as in dey pray yeye
so na why everyday my hustle no dey stop
make i be juice wey dey hot
i go scatter my domot
two seconds e go burst

money sweet oh manya manya
na to put am for pocket kpata kpata
make the thing go wara wara
everyday money plenty sarambada
money sweet oh manya manya
na to put am for pocket kpata kpata
make the thing go wara wara
everyday money plenty sarambada

two seconds hammer me
two seconds pay
e no dе hard u baba
daddy mi oya nu nu
two seconds hammer me
two sеconds pay
e no de hard u baba
daddy mi oya nu nu
for money i no k!ll n0body
ooooooo i no k!ll n0body
enemy dem go wan jealousy
for their head i de pop hennessy
for money i no k!ll n0body
ooooooo i no k!ll n0body
enemy them go wan jealousy
for their head i de pop hennessy

bad belly no fit stop my shine
poverty no fit k!ll my vibe
if i spend all my money e no concern you
odogwu i don come online

money sweet oh manya manya
na to put am for pocket kpata kpata
mek de tin go wara wara
everyday money plenty sarambada
money sweet oh manya manya
na to put am for pocket kpatakpata
make the thing go wara wara
everyday money plenty sarambada

two seconds hammer me
two seconds pay
e no de hard u baba
daddy mi oya nu nu
two seconds hammer me
two seconds pay
e no de hard u baba
daddy mi oya nu nu
for money i no k!ll n0body
ooooooo i no k!ll n0body
enemy dem go wan jealousy
for their head i de pop hennessy
for money i no k!ll n0body
ooooooo i no k!ll n0body
enemy dem go wan jealousy
for their head i de pop hennessy

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...