peruzzi – somebody baby كلمات اغاني
[intro]
it’s runway
xbusta
pre bang bang
there is a man for every woman
it’s blaise on the beat baby
[chorus – peruzzi]
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
like you belong to somebody
eh eh eh
just like you belong to somebody
[verse 1 – xbusta]
somebody first
i be somеbody best
i be somebody hеart wey dey do kpikpikpi for somebody chest
i be somebody ex
i be somebody next
baby no go let somebody vex
[bridge]
o feshe lu
ayakata
i like your body o
o feshe woh
ayakata
[chorus – peruzzi]
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
like you belong to somebody
eh eh eh
just like you belong to somebody
[verse 2 – xbusta]
oya k!ll a mad man, you go know say em get person
abi you no dey fear person
mind the way you dey near person
show people love as boss wey you be
mr. ekeson
no man is a island, e mean say people get me
if you reject me, people go accept me
no judge time with somebody watch
you no dey feel me but i be somebody crush
[bridge]
o feshe lu
ayakata
i like your body o
o feshe woh
ayakata
[chorus – peruzzi]
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
like you belong to somebody
eh eh eh
just like you belong to somebody
كلمات أغنية عشوائية
- radici nel cemento › radici nel cemento – bella ciccia كلمات اغاني
- beirut rap › beirut (rap) – pumpgun und ne line (intro nackenklatscher) كلمات اغاني
- flynt flossy › flynt flossy – naughty farmer كلمات اغاني
- vikinger › vikinger – kuschel dich in meine arme كلمات اغاني
- camela › camela – gaviota del amor كلمات اغاني
- idlewild › idlewild – so many things to decide كلمات اغاني
- official pusha preme › official pusha preme – crwn كلمات اغاني
- rufescent › rufescent – valley كلمات اغاني
- tono rosario › toño rosario – sin truco كلمات اغاني
- crk › crk – desire (alt verse) كلمات اغاني