peruzzi – lagbaja كلمات اغاني
call lagbaja. la gba ja
( ogini ne me nkpo tu a)
(chorus)
call lagbaja
say the matter e don turn kasala
abi you go call fashola
as road block don block ashana o
na the matter we dey solve
but e no gree solve
ask her wetin dey sup
e no fit talk
(verse)
nwane m disabili
disability o
wey you they give me
wey you they give me so
they make you feeling
like say you they k!lly show
you want to finish, want to finish me o
(ewo nu)
but e no fit work
see oil dey my head
the head too strong
(chorus)
we go gas call lagbaja
say the matter don turn kasala
abi make you call fashola
as road block don block ashana
na the matter we dey solve since
e no gree solve
ask her wetin dey sup
e no fit talk
(verse 2)
you can’t stop my shine
you can’t spoil my beat
you can’t catch my drip
no need to try
but try if you please
no get as e be aih
i , i never did it oh
no no no
i never did it o
(chorus)
tell them make them call lagbaja
say the matter e don turn kasala
abi make them call fashola
as road block don block ashana o
na the matter we dey solve since
e no gree solve
ask her wetin they sup
e no fit talk
(outro)
call lagbaja
yeah
h_llo
h_llo
i know you can hear me
swaps swaps
h_llo h_llo
i know you can hear me
talk now
كلمات أغنية عشوائية
- moreno mc › moreno mc – scritto nel cielo كلمات اغاني
- deep forest drive › deep forest drive – little things كلمات اغاني
- rad la radance › rad (la radance) – zonance كلمات اغاني
- d a v e 66 › d a v e 66 – 66 كلمات اغاني
- black thought › black thought – 9th vs. thought كلمات اغاني
- debbie gibson › debbie gibson – portrait in loneliness (孤独の肖像) كلمات اغاني
- puissance › puissance – walls of freedom كلمات اغاني
- lil hairline › lil hairline – wish كلمات اغاني
- nego true › nego true – pattern everything كلمات اغاني
- zac kellogg › zac kellogg – wounds كلمات اغاني