kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

peruzzi – isolova كلمات اغاني

Loading...

intro:
isolova
bundle in my ear, bundle in my ear
daaawwgs, ayee

ah ehn ole
ehn ole
ahn ehn ole
ole_le_le ole
ehn ole
ahn ehn ole
ahn ehn ole
ole ole_le_le ole

pre_chorus:
you wey dey chop anyhow (ole)
how far you wan k!ll pesin (ole)
chop meat chop this chop that (ole oooo)
ole_le_le_le_le (ole)
you wey dey knack anything (ole)
how far you wan wound pesin (ole)
knack, knack, knack (olе oooo)
ole_le_le_lе_le (ole)

chorus:
hands on your head (old soldier)
go go (go lower)
ge_ge (game over)
it’s all what (isolova)
hands on your waist (old soldier)
go go (go lower)
ge_ge (game over)
it’s all what (isolova)
verse 1:
you don do dremo (ole)
you come do of lay_lay (ole)
now you wan do obo (ole oooo)
ole oo (ole)
last time you go see banky (ole)
chop am clean mouth with hanky (ole)
baby this hanky panky (ole oooo)
ah ole oooo (ole)

bridge:
stop am
[?] (olova)
who you_
[?] (isolova)
stop am
[?] (olova)
how do you cope?
[?] (isolova)

verse 2:
guy wey theif my jam (ole)
e say e wan drop am (ole)
that time you go see van damme (ole oooo)
ah ole ooo (ole)
shey you say you know don jazzy (ole)
say una meet for embassy (ole)
ah, you wan jonze ya daddy (ole oooo, ole)
pre_chorus:
you wey dey chop anyhow (ole)
how far you wan k!ll pesin (ole)
chop meat chop this chop that (ole oooo)
ole_le_le_le_le (ole)
you wey dey knack anything (ole)
how far you wan wound pesin (ole)
knack, knack, knack (ole oooo)
ole_le_le_le_le (ole)

chorus:
hands on your head (old soldier)
go go (go lower)
ge_ge (game over)
it’s all what (isolova)
hands on your waist (old soldier)
go go (go lower)
ge_ge (game over)
it’s all what (isolova)

outro:
stop am
[?] (olova)
who you_
[?] (isolova)
stop am
[?] (olova)
how do you cope?
[?] (isolova)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...