peruzzi – hypertension كلمات اغاني
[intro]
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(chanting)
[verse 1]
i see the signboard (signboard)
wey say warning (warning)
’cause your body dangerous
but me i no dey hear word (hear word)
i dey here till morning (morning)
and that’s on period (period)
[pre_chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye yе ye ye ye yе
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[post_chorus]
(chanting) (mami what you working with)
(chanting) (oh baby show me working)
(show me working, show me working)
[verse 2]
see person figure (see person figure)
man dem wan figure your body (figure your body)
omo make i take better picture
my people gast see this your body (this your body)
[pre_chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[outro]
(chanting)
(chanting)
كلمات أغنية عشوائية
- the rose › the rose – cosmo كلمات اغاني
- carlitos rossy › carlitos rossy – me lo merezco كلمات اغاني
- княzz knyazz › княzz (knyazz) – джокер – начало (joker – the beginning) كلمات اغاني
- interemo › interemo – necromaniac كلمات اغاني
- tay spades › tay spades – schemin كلمات اغاني
- diblue › diblue – ella كلمات اغاني
- brent cobb › brent cobb – it’s a start كلمات اغاني
- heavnthral › heavnthral – so dual كلمات اغاني
- ilyaseevich › ilyaseevich – скучаю по тебе (i miss you) كلمات اغاني
- johannes falk › johannes falk – aus dem nichts كلمات اغاني