kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

paybac iboro – nigerian dream (feat. viveeyan) كلمات اغاني

Loading...

[verse 1]
just so i go smoke loud
with the top down
round lekki
and i no go need to run to when the popo come and get me
bros
na naija we dey
you no even need to search me
here’s a hundred k
spend it on your family or on betting
i go walk in quilox
bathroom slippers when i step in
shina peller na my guy
you already know the setting
i no even get muscle
omoboy still be flexing
them suppose put me for bottle
i be motherf_cking legend
and if i ever enter office
after 4 years put my brothers
then my brothers put my brothers
if my son become an artist
then he put on my younger brother
make sure everybody eat
corruption na motherf_cker
see my face for tv like i’m p_ssing payola
dressed in camo
cos my security sef na soldier
in a chopper from ikeja
to banana i
across the atlantic
long as i’m in lagos omo i’m never gonna die

[chorus: viveeyan]
criminal criminal criminal
our conscience is feint it’s minimal
the damage is so abysmal
we pray everyday
still the devil has his way
criminal criminal criminal
our conscience is feint it’s minimal
the damage is so abysmal
we pray everyday
still the devil has his way

[verse 2]
i go like get money for nigeria
i go like get money for nigeria
i go like get money for nigeria
know say money no be criteria
and i know the world is quite bigger
i go like get money for nigeria
i go like get money for nigeria
i go like get money for nigeria
i go like get money for nigeria
know say money no be criteria
and i know the world is quite bigger
i go like get money for nigeria

[verse 3: viveeyan]
climb to the top step on whoever you want to
people call you sharp cos you swindle when you have to
culture is banned but it’s okay if they hail you
all is alright as long as we pray when we have to
call the name of god
but sin anyway
call the name of god
but still sin anyway
make money anyway honest work is a shame
make money anyway honest work is a shame

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...