kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

paybac iboro – look me less كلمات اغاني

Loading...

no dey look me less

no dey look me less

bros i gave me blood and i gave my sweat

i go hold my own until my death

you dey look me less

no dey look me less

i no be bad boy i must confess

but when you no get hope wetin you expect

no dey look me less

no dey look me less

too many wahala for my head

me i need cash

quick fast need breakfast
i go take from my fellow men

i go wait for the junction

catch anyone wey dey come from the function

collеct his phone and his wallet

im with a gun he can not run

ayе you who goes there

standa for here

no form say you be gangsta for here

you go know wetin be the matter for here

i collect your face cap and your bata

for here

gimme all your money and your iphone

too
i go bust your head if na iphone 2

if no be iphone 7 or x

gimme laptop and your atm next

oga calm down abeg make you no vex

ị welu my phone mehn e no go make sense

biko melu m ebele ka m chọba my friends

ọkwa my first time ị cross your fence

free my phone make i find you some change

take 1k oya use am bet game

ehn? 1k? 1k?

abi na me you wan play

oga 1k di okay for this buhari time
ka m gwa gi eziokwu ịna e waste my time

jiri nwayọ before m gosi gi onye m bu

ịmana asi a stitch in time says nine

ị chọọ ka m put o call to my men

ama m na ịchọrọ that one

ịchọọ ka m kpọọ dirty cops to f_ck you up

no bros i no wan hear all that one

wait first who you be sef

which time you start to pass for this street sef

some of my guys dem be unknown gunmen

gimme your money if you no want problem

gimme your phone if you no wan die

today

reason why i dey thief na the

government

for my hood dem dey call me tupac

shakur

cos bros me me i no dey fear nothing

guy!

ejikwena m gwu o egwu

maka na mu di cool ịchee na m na egwù egwú

afam bu ogbu and ọburọ egwuri_egwu

ihe m ga eme gi kita ga atu gi egwu

ịchere na mu bu di efulefu

anyi na anu war since ekwumekwu

matter of fact man shun all of this long talk

i go just keep quiet make the gun

talk

no dey look me less

no dey look me less

no be cuz i’m clean

no be cuz i’m fresh

you wan put egbe for my head

no dey look me less

no dey look me less

ọ buru na iwe na ewe gi ọ na ewekwe mua

no come here come dey make me vex

no dey look me less

no dey look me less

no dey look me less

maka ihe m nwere ike ime gi

onye ara

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...