paybac iboro – brother bartho كلمات اغاني
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
na early momo and you never bath
never bath brother bartho
and you never wack
never wack brother bartho
but you don dey shack
don dey shack brother bartho
your pikin school fees you never pay
never pay brother bartho
smoking everyday
everyday brothеr bartho
need a better way
a bettеr way brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
and ya still betting everyday everyday brother bartho
spent a hundred k
a hundred k brother bartho
rent you never pay
never pay brother bartho
now your load dey outside for the floor
for the floor brother bartho
your wife don comot don comot brother bartho
still we no fit judge
no fit judge brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
كلمات أغنية عشوائية
- happyhappy › happyhappy – no rehab كلمات اغاني
- nolan lewis › nolan lewis – worthless/priceless كلمات اغاني
- tyler jayy › tyler jayy – rollercoaster ride كلمات اغاني
- klvnklzy › klvnklzy – darling كلمات اغاني
- collapsor › collapsor – apologize to the future كلمات اغاني
- ballinciaga nor › ballinciaga (nor) – gokart كلمات اغاني
- dech and musi › dech and musi – key to the streets كلمات اغاني
- 28av › 28av – good where i’m at كلمات اغاني
- josh setterfield › josh setterfield – life ain’t so bad كلمات اغاني
- megga › megga – try? p.t. 2 كلمات اغاني