pawzz – ogaranya كلمات اغاني
[intro]
ah murder
jon p
[verse 1]
shayo for tonight oh
two bottles of hennessy for tonight oh
one kele for the night oh
kele wey, no go show mercy for tonight oh
call me ogaranya
chop life till the morning
man no fit tire
call me ogaranya
shayo till the body and soul is on fire
[hook]
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
[chorus]
call me ogaranya
call me ogaranya
[verse 2]
problem e no dey finish, i can’t k!ll myself
so me i hold the riddim for inside my head
e ba mi womo wey no go fit kiss and tell
make we jolly, oya make we jolly
call me ogaranya
what you want baby girl tell me your desire
baby odinaka
see me i want to spend am i no fit tire
[hook]
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
i don lose my sense
wetin dey my head
i no really send
i can’t feel myself
[chorus]
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
call me ogaranya
[outro]
swapsticks
كلمات أغنية عشوائية
- 621 › 621 – watch me die slowly (interlude) كلمات اغاني
- bid › bid – reach for your gun كلمات اغاني
- marlyn desire › marlyn desire – you reap what you sow كلمات اغاني
- freedom call › freedom call – emerald skies كلمات اغاني
- hawthorne heights › hawthorne heights – when darkness comes to light كلمات اغاني
- pala ancha › pala ancha – de regreso al penal كلمات اغاني
- lil kelaw › lil kelaw – the day i end my life كلمات اغاني
- xenia dunford › xenia dunford – closer كلمات اغاني
- candle › candle – dancing lights كلمات اغاني
- pure › pure كلمات اغاني