pawzz – ejim ejim كلمات اغاني
[intro]
ooh ooh ooh
ejim jim
why ooo
ejim jim
why ooo
ejim jim
why ooo
ejim jim
[verse]
omotola
see as you bad bad bad
so many fine fine women
from this place wey dem call africa
dem dey koba me oh o o
koba me ohh
omo if you see their moves
you fit loose your mind
[hook]
so yeah my baby jo jo
take my money
see your body bad
there’s no doubt about it
see your waist line
i swear it’s addictive
just take my all
take am all
[chorus]
make she no go do a man so o o o
ejim jim
make she no go leave a man go o o o
ejim jim
she no go gree she thief ee soul o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
[hook]
so yeah my baby jo jo
take my money
see your body bad
there’s no doubt about it
see your waist line
i swear it’s addictive
just take my all
take am all
[chorus]
make she no go do a man so o o o
ejim jim
make she no go leave a man go o o o
ejim jim
she no go gree she thief ee soul o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
كلمات أغنية عشوائية
- 0820 feat deaven › 0820 feat. deaven – juliet كلمات اغاني
- gugah › gugah – ed hardy كلمات اغاني
- mulekada › mulekada – ciranda no pagode كلمات اغاني
- jander e jandel › jander e jandel – tá com raiva de mim كلمات اغاني
- tina turner › tina turner – help him كلمات اغاني
- dj maluquinho › dj maluquinho – interson de curuça كلمات اغاني
- debora miranda › débora miranda – encontro triunfal كلمات اغاني
- black kray › black kray – luh 4ren كلمات اغاني
- filhos do sistema › filhos do sistema – a culpa deve ser minha كلمات اغاني
- nella kharisma › nella kharisma – ldr tulungagung hongkong (feat. cak rul) كلمات اغاني