paul chisom – na you كلمات اغاني
Loading...
baba na you
love gi dikwai egwu
(your love is amazing)
when i think about the things you do
your love dey make me dey follow you
because everything, na you
everything i do, na you
even when when i wan enjoy, na you
even when i cry, na you
when i fall yakata, na you
when i stand gidigba, na you
kedi kere di keke, na you
baba na you biko
na only you ewo ewo
without you, i no know wetin i go fit do oh
without you, i for be like mansion without roof oh
without you, i for br like bride wey no gey any grrom oh
without you, i for don kpai, i for don mumu oh
i can’t live can’t be without you (without you)
i can’t sleep can’t wake without you (without you)
cannot live cannot be without you (without you)
you’re the source of my life
كلمات أغنية عشوائية
- alvaro skent › alvaro skent – artista desconocido كلمات اغاني
- the key rocks › the key rocks – show me something كلمات اغاني
- bl8ke g › bl8ke g – blame me كلمات اغاني
- raymond revel › raymond revel – running from reality كلمات اغاني
- pink zebra › pink zebra – the defining moment كلمات اغاني
- awful music inc boimcschwartz › awful music inc. (boimcschwartz) – chuck e cheese كلمات اغاني
- basement jaxx › basement jaxx – better days كلمات اغاني
- haris parc › haris parc – summer كلمات اغاني
- lesram › lesram – le monde est à moi كلمات اغاني
- tijuana panthers › tijuana panthers – phone girl كلمات اغاني