kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

patoranking – matter كلمات اغاني

Loading...

[verse 1: patoranking]
the girl ah come from santiago
pretty like tiwa eminado
the girl ah play like ronaldo
she never say things weh she nuh do
k!ll me with your s_xy body
when you whine it girl don’t stop
and mi just wan drive your s_xy body crazy to your bus’top
girl if you give me permission
i go rock you omo to’shan
if you give me permission
say i go rock you omo to’shan
baby please give me permission
i wanna rock you omo to’shan
if you give me permission
i’m gonna rock you omo to’shan

[chorus: patoranking & tiwa savage]
if you love me
say i go die for your love matter
girl i swear if you love me
if you love me
if you love me
oh boy i die for your matter
if you love me, if you love me
yea yeah
if you love me (yeah yeah)
say i go die for your matter (die for your matter)
girl i swear if you love me (oohhh)
if you love me (if you love me)
bombom kilamana k!lla bombom
bombom kilamana k!lla bombom
bombom kilamana k!lla bombom
k!lla bombom
[verse 2: tiwa savage]
bobo gimme something
bobo gimme vibe
yeah kurukeke
the thing you really wanting
you know i really like
yeah kurukeke
yeah, when you touch ibadi mi dey respond
a bad girl no fit ever ever run
you know sey me i always ready for action
you get my password yeah ehhh
and make me shamanya ’cause me
i wanna go crazy tonight yeah
and we can do it with the lights off
however you like your vibe
(however you like your vibe)
you know i ride by your side
’cause na only you quench my fire
yeah yeah ooouuh ooh
baby make we settle down

[chorus: tiwa savage & patoranking]
if you love me
oh boy i die for your matter
if you love me
if you love me yeah yeah
if you love me
girl i go die for your matter
girl i swear if you love me
if you love me
if you love me (yeah yeah)
say i go die for your matter (die for your matter)
girl i swear if you love me (oouuuhh)
if you love me (if you love me)
bombom kilamana k!lla bombom
bombom kilamana k!lla bombom
bombom kilamana k!lla bombom
k!lla bombom
bombom, bombom
[outro: patoranking]
if you love me
say i go die for your matter
girl i swear if you love me
if you love me

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...