patoranking – abule كلمات اغاني
[intro]
hold am tight
hold am jeje (go)
[verse 1]
this is another story oh, from my one
make i tell you wetin happen for abule
’bout this big party inside my abule
i went there with my bestfriend kunle
kunle dey there with him gyalfriend shile
ghetto gyals them dey like takasufe
so many pretty gyals dey inside my mule
i just dey wonder say, which kind party eh
everyting yapa, everyting dey
[pre_chorus]
ah, oshe
i get many gyals, wey them dey come from mowe
aj boys, them dey like to throw away
omo se gobe
we just havin’ fun
we wan’ carry on
crazy gyals like meg thee stallion
but my girlfriend dey here dey turn me on
[chorus]
that’s why i hold am tight
hold am jeje (go)
hold am tight
hold am jeje (go)
that’s why i hold am tight
hold am jeje (go)
hold am tight
hold am jeje (go)
[post_chorus]
go
go
go
go
[verse 2]
omoge whine am, you can do better
sweet gbedu from ebute metta
all the way, to niger delta
na we get am
plenty ololo
gyal’em nuff, oh ogologo
i just want sharply take one photo
before the baba them tell us to go
[pre_chorus]
ah, oshe
i get many gyals, wey them dey come from mowe
aj boys, them dey like to throw away
omo se gobe
we just havin’ fun
we wan’ carry on
crazy gyals like meg thee stallion
but my girlfriend dey here dey turn me on
[chorus]
that’s why i hold am tight
hold am jeje (go)
hold am tight
hold am jeje (go)
that’s why i hold am tight
hold am jeje (go)
hold am tight
hold am jeje (go)
[post_chorus]
go
go
go
go
[outro]
go
go
go
go
كلمات أغنية عشوائية
- tristin edwards › tristin edwards – devoted كلمات اغاني
- mindy1961 › mindy1961 – freedom call كلمات اغاني
- reks › reks – 25th hour كلمات اغاني
- kacee playaa › kacee playaa – credits كلمات اغاني
- mayboy › mayboy – пластмассовый мир (plastic world) كلمات اغاني
- centa of da web › centa of da web – molecule (audio data) كلمات اغاني
- unlike pluto › unlike pluto – unless it happens to you كلمات اغاني
- nige hood › nige hood – breakfast كلمات اغاني
- simone panetti › simone panetti – cagami cagna كلمات اغاني
- money man › money man – time freestyle كلمات اغاني