papyfire – sticks & stones كلمات اغاني
before the time wey you
sit down on top and you balance comot
papyfire
shey you sabi sey i no get stress
burn it with the sticks and stones
bless up
barnie know me stress free
bonfire, blaze up
link up with shawty and she coming
with a side piece
sit down on top and you balance comot
huhh huhh huh
you help me relax my mind
no bulletproof and you shoot me the whine
man no be embysin
huhh huhh
whine for me now ahahah, whine
sweet paulina
break up your back when you pull up on me, whine
pull up on me, whine
beforе the time wey you
sit down on top and you balancе, comot
air bnb when you balance comot, comot
ahn ahn
pridoki doki oh oh ain
wan yun yun yai oh oh oh oh
i am all yours, if you give me peace of mind
shey you sabi sey i no get stress
omo shey you sabi sey i just wan flex
inna the room, man ah no get stress
eating inna the duvet with a clean dinning
ah ah, whine
sweet pauline whine
break up your back when you pull up on me, whine
sk!ll sk!lla with ah gun pull up, whine
one time k!ller with ah gun pull up, whine
shey you sabi sey i no get stress
omo shey you sabi say i just wan flex
inna the room, man ah no get stress, ahn ahn
whine for me naaaa aha ah, whine
sweet paulina, whine
break up your back when you pull up on me, whine
pull up on me, whine
before the time wey you sit down on top and
you balance comot
air bnb when you balance comot, comot
كلمات أغنية عشوائية
- soutaiseiriron › soutaiseiriron – kids no return كلمات اغاني
- andy paul › andy paul – άννα μαρί-έλενα (anna mari-elena) كلمات اغاني
- lunar intruder › lunar intruder – off to nowhere كلمات اغاني
- 荻野目洋子 yoko oginome › 荻野目洋子 (yoko oginome) – 心のままに〜i’m just a lady〜 كلمات اغاني
- frostedq › frostedq – w.h.a كلمات اغاني
- etch › etch – wya? كلمات اغاني
- ilena › ilena – don’t show me كلمات اغاني
- ilona mitrecey › ilona mitrecey – magical world كلمات اغاني
- a5rass › a5rass – lama tshoufouha i لما تشوفوها كلمات اغاني
- larc〜en〜ciel › l’arc〜en〜ciel – cradle كلمات اغاني