kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

papistu alexis – one time كلمات اغاني

Loading...

intro
one time for the people wey know me
for the people wey no send
and the people wey show me
love i know you waiting on me
and you people wey no gree tor
shey dem dey give u money as u hating on me?

one time for the people wey know me
for the people wey no send
and the people wey show me
yeah let it breathe yo’
love i know you waiting on me
and you people wey no gree tor
alexis!
shey dem dey give u money as u hating on me?
i like this
people wey know me
for the people wey no send
and the people wey show me
yeah let it breathe yo’
love i know you waiting on me
and you people wey no gree tor
shey dem dey give u money as u hating on me?

verse 1
one time for the people wey know me
for the people wey no send
and the people wey show me
love i know you waiting on me
and you people wey no gree tor
shey dem dey give u money as u hating on me?
ok now

but things no be like this last year
i been dey reason say me go still roll the rizler sef
and all these rappers wey dey challenge me na still past tense
with no bars
like say their lyrics no get signal strength
i wanna make this understandable
and crystal clear
boy i been working round the clock
you roamin’ streets out there
only to prove you’re something..
..you’re nothing!
so leave that there
walking to me’s like a beaver
walking into simba’s lair
you looking edible
to tell the truth
i’ll k!ll five deers and add ’em to my main course you’ll be the dessert yeah!
so you’re gonna’ remain insignificant
with the same stinking sh– in fact
you’ll still be listening to bars from cheap -ss trends

and them dey dare me since
them wan know the kind person wey i be
i’m a man of the people
but at the same time i could switch
to a freakin’ psycho that’ll shoot himself in the leg
just to prove to you that he’s got a couple more bullets left
so no try me!
and don’t you forget
your distro better be ready
when i’m supposed to collect
or i’ll strip you b-tt naked
and expose you for that
i..i made m-th—–az sleep in a cold room for less

ahn ahhhhn
awon kan ti fe ma se oribu o
mon se temi jeje
mio se mo nkan ti awon eleyi kosinu o
so mon gbadura lojojumo
oloun sope continue o
pe gbo gbo ika tan ti plan fun mi
ko ni possible o
from zero i went to hero
‘cos they feelin’ my glossy flows
what’s the code? gutsy bro!
alexis be scoring goals
them dey tink say me i go show them messi by coming close
na so i give them surprise outside shot
like coutinho

goal ball!
i’m giving ’em tears for souvenirs
and i been all about writing sick bars
for seven years

i’m tryna’ describe my views in the story
stay fresh, stay blessed
to the people wey know me
one time!

hook
one time for the people wey know me
for the people wey no send
and the people wey show me
love i know you waiting on me
and you people wey no gree tor
shey dem dey give u money as u hating on me?

see see

verse 2
if no be for my big, fat head
i for don turn one kind s-xy–ss chick magnet
i for don fine p-ss that anna chick
for “pitch perfect”
though i got some perks
(ogbeni ye ma paro jor)
like my crazy weird sleek accent

you think you’re rapping really well
cos’ you’re full of insults?
well i made a list of things on what’s happening
see my story’s just beginning
and i see you’re p-ssed off
cos’ i’m coming to replace your dumb-ss rappin’
when i step inna’ the place
them they out their hands up
like say i be armed rubber
but i’m not just happy
your girl say make you give am sp-ce
that’s how i took your i took your g’s spot
she come dey hit me with questions
like bro sh-ggy (heh)
(oloun)

as for hip-hop n0body preach am p-ss me
when i think about it
man i’m still fantastic
awon kan ti wise up
won de tin kana nsin
so them tif my tactics
which is weak and tragic
of you to grovel at my feet
you sniff ghanaian weed?
you cheap and trashy son of a gun
man i ain’t stopping hits and that’s it
cos’ i real p-ss madrid
plus i’ll rather go sniff some live bees and bat sh–
you skip an heartbeat
whenever you hear my songs my lyrics be catchy
and rappers still dey tabun
on some real gbagaun sh–
tori won fi gbana si
won de ni kin fashi
abi kin fi ata si
i’m a kick -ss athlete
with brilliant tactics
and i been running the league
with my kick -ss hat-tricks
the battle line is drawn
and you dey shout “i can sing”
but your a game sounds like a bee
and that stings (aeeyaaaaaa!)

see these amateurs don turn salah meat to me
i chop am taya
but sincerely i’m not just that into it
i’m giving ’em sick rhymes
leaving ’em ill kan ma ni isimi
leaving my conscience cleaner than a nun’s browser history

i be like cheat code to these cheap contenders
when i spit correct bars
them no fit collect am
shey na dry lord dey rap?
me i dey quick forget laugh
be like expensive joke from one rich comedian
one time!

hook
one time for the people wey know me
for the people wey no send
and the people wey show me
love i know you waiting on me
and you people wey no gree tor
shey dem dey give u money as u hating on me?

see see

things no be like this last year..
..e be like say i don already talk these lyrics for this track sef
make una no vex for me
i dey kinda’ distracted
i been dey play one game like that na so i miss target o
one time

hook
one time for the people wey know me (one time)
for the people wey no send
and the people wey show me
love i know you waiting on me
and you people wey no gree tor
shey dem dey give u money as u yeyinyenyinyi

-papistu cut am-
cu..cu..cu… cut handle ni
see as i dey rough handle beat
from south to east
plus/audo mekuri
wetin i dey talk?
oya file file
file be ni
still yeye me
still dem dare me
see bie-bie mi

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...