kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

paa kwasi feat. coded 4×4 – go solo كلمات اغاني

Loading...

paa kwasi oh no chale me nkɔ anaa?

the people wey they praise you make you go (tell them)

cos your songs be nice so so so
but you tried for so long o
you and your paddy for so long o
now wey me nyankopon bless you and make your dreams come through dem go talk sey go solo

i swear dem go talk sey sh_rn your paddy
sh_rn your paddy sh_rn your paddy
i swear dem go talk sey sh_rn your paddy
sh_rn your paddy make you sh_rn your paddy
sh_rn your paddy (ambagabantaba)

the people wey dem sey you too good pass kojo na same people go talk sey you no fit do it without am o
dem dey talk sey afia they do am pass adjoa but yet, they say you no fit make am without am o

as you dey start am then n0body dey o
n0body dey o
i say n0body dey o oh
when you make am o
people go join am o
dem dey enter with many ideas
dem go show sey them be pioneers but, me frɛ me nyame no na wo ni hɔ nti my paddy gyae gyae ɛdɛn ne mpapae mu yi
yɛ nam benu sum fidie a yɛ nam benu a na ɛhwɛ o
ɛdɛn ne ntete mu yi

the people wey dem sey you too good pass kojo na same people go talk sey you no fit do it without am o
dem dey talk sey afia they do am pass adjoa but yet, they say you no fit make am without am o

maamaa
oh now coded coming to sing
nenga nenga nengaa
nenga nenga nengaa
nenga nenga negaa ambagabantaba
nenga nenga nengaa
nenga nenga nengaa
nenga nenga negaa

eh dem say one be lazy
wey one so so dressing
wey one dey spend money eh
but when we start n0body dey there
you hear sikili tɛlɛ you say these boys fresh
promoters dey call we sey we do well
yɛ tu kwan kɔ america nor amɛ kɛɛ sane eba
oba nu okenkeleba eh nyanko papa ne mo wae we break bread together we are friends

dem dey talk sey afia they do am pass adjoa but yet, they say you no fit make am without am o

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...