kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

p-square – police كلمات اغاني

Loading...

na which kind yawa bi this yi e (2x)
ooh (2x)

verse 1
i was driving, wasn’t speeding so fast
i just dey go jeje, i no high
see this honey
she was looking so fly
as i dey try to step up to her
then she said hi
come on, baby, make you step into my car
me i go take you to a place
wey you go like, i no lie
make you sit back relax and feel fine
cos seriously i get plans
then all of a sudden see then them a coming
they tell me make i stop but i don’t know why
who be that, the police
they took my papers from me
and i say sir
why you do me so

chorus
oga police e
wetin be this e
you just dey stress me, dey vex me
na which kind yawa be this e
why you doing this e
oh, no
see wetin i dey miss
oga police e
wetin be this e
you just dey stress me, dey vex me
na which kind yawa be this e
why you doing this e
oh no (2x)

oga police yi e
na which kind yawa be this yi e
oh no (2x)

verse 2
na so we dey for beer parlor just dey jolly
with a friend from america
wey get money
and for my front
ishiewu and turkey
different kind of shayo
we dey make eye doti
plenty bobos just dey make the noise [hey! ]
enough chickitos just dey make their choice [one more plate]
as i dey hail my guy
begin dey wash my hand e
i just dey start e
then all of a sudden, see then them a coming
everybody start to run
but i don’t know why
who be dat, the police
they put their handcuffs on me
then i say, sir, na wetin i do

repeat chorus

tell me
na wetin you go do for this life
wey police no go come har-ss you
i no know oh
even though you be superstar
them go still come embarr-ss you
tell me
na wetin you go do for this life
wey police no go come har-ss you

oga police e
wetin be this e
na which kind yawa be this e
no, no
na which kind yawa be this e
no, no, no, no, no, no, no, no

repeat chorus (till fade)
for my woman, to my friends

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...