kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ozzmanic – nak am كلمات اغاني

Loading...

ozzmanic on the instrumental
i dey para for the raba
make them give me my raba
i dey para for the raba
make them give me my raba
you dey dreaming about money
some people dey make am
wey your girl mehn she dey fake am
if i catch am mehn i go nak am
she dey come back
she tell that she want me
but i no want am
she tell me say she feel me
but i no feel am
me i’m focused on the paper
make them give me my raba
make n0body touch me i dey para
if i catch am she go stammer
hallelujah tell ya pastor
make e come make it faster
see the money like cheddar
spiritual vibes
wetin you dey vex for
you be broke man
tell your girl mehn
she go choke man
she dey feel me
i dey feel am
take her back home
and i give her bulala what!
we dey wait am
your girl self she dey fake am
listen
i dey para for the raba
make them give me my raba
i dey para for the raba
make them give me my raba
i dey para for the raba
make them give me my raba
i dey para for the raba
hallelujah
felle felle felle
ehn that’s your girlfriend
tell her make she come 10:10
even if she come with her best friend
me i go give am mehn
i go take am express
see the money like paper
am focused on the paper
i’m tryna get the raba
let me here you shout hallelujah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...