kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

oxlade – ojoro كلمات اغاني

Loading...

[intro]
boy oxlade! oh, boy oxlade
ooooh yeah, (konami the baddest producer)
ooooh!

[verse 1]
me sef wan buy private jet
me sef wan buy mummy bugatti
ooh ooh!
me sef wan bragado
wey ah go dey worth 90 karat
ooh easy!
me sef!
ah wan give ma popsy; 10k dolls’
say make he hold am make he manage
(daddy ema binu nau ah, eyi na e di 10k yi mu)
again again ah come ask my brother
sef that 1 milli wey ah send when you ask me change!
e don finish; shey you want another one ooh
shey you need another one ooh’

[chorus]
but bros na monеy make crayfish bend ooh
but right now, ah know say things e no too gеl ooh
but as my mamma go say;
there is light
at the opposite of the tunnel oh
na money make crayfish bend ooh
me and you’ no suppose dey the same set ooh
but as e my granma go say;
when e go be pere
dem go think say we dey vex oo oh
ooh noo no!
oluwa lo se loju lo
[verse 2]
flashy cars; diamond ring
endors_m_nt deals me sef ah want ooh
ooh me!
moni global tours; fine fine girls
big man life me sef ah want oh
me sef ah want oh! me!

[chorus]
but bros; na money make crayfish bend oh
but right now’ ah know say things e no dey gel ooh
but as e my grandma go say
there is light’ at the opposite of the tunnel ooh
na money make crayfish bend ooh
me and you no suppose dey the same set ooh
but as e my grandma go say’ when e go be pere
dem go think say we dey vex ooh
oooh noo no! no!

[bridge]
na money cause see finish ooh!
oluwa lo se yi ooh
ooo noo noo…
yeaah yeah! oh yeah!
oooh ooh!
[verse 3]
i wanna be a star’ be your davido and you gonna be my chioma
i wanna live so large; get money so ah go fit give assurance
you no go need ask me; as ah dey groove’ set up a business for you
endors_m_nt is your way’ like se ole se ole; baby ooh ahhy!

[chorus]
but bros na money make crayfish bend ooh
me and you no suppose dey the same set ooh
but e as my mama go say
there is light at the opposite of the tunnel ooh
na money make crayfish bend ooh
i know say things ooh e never gel oh
but as e my mama go say ooh oh!

[outro]
then we ball tiwa; even though we savage
the world look phyno, say we fine eh!
we no go dey live’ on top fake package
too many friends bottle of a whine ooh yeah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...