oxlade – katigori كلمات اغاني
[intro]
oh, no, no
[?]
[verse 1]
so many stories untold
so many mysteries i gats to unfold
the musical legacy i gats to uphold
as i run with the data, dey try to dey download, oh no
[pre_chorus]
all of them know say i bl__dy, on code
the day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on god
give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh
i know the journey long, but oritse don throw me the compass for the road, oh
[chorus]
i no know how i wan do am
but e go soft (soft)
and e go shock una, ’cause e go choke
you know i no know how i wan do am
’cause e go soft
and e go shock una, ’cause e go choke
[post_chorus]
igi_imu jinna s’ori
you know say me and you no dey for same katigori, story, nah
igi_imu jinna s’ori
you know say me and you no dey for same katigori, story, oh
oh_oh
[verse 2]
i know many boys want to be like me
many boys wan de sound like me
and still, many boys don dey backbite me, backbite me (oh)
i say na these gatekeepers wan dey boycott me
some ogs don dey blackboy me
but i get jesus wey go support me (and i get jesus wey go support me)
[chorus]
i no know how i wan do am
but e go soft (soft)
and e go shock una, ’cause e go choke
you know i no know how i wan do am
’cause e go soft
and e go shock una, ’cause e go choke
[post_chorus]
igi_imu jinna s’ori
you know say me and you no dey for same katigori, story, nah
igi_imu jinna s’ori
you know say me and you no dey for same katigori, story, oh
oh_oh
[outro]
so many mysteries i gats to unfold
the musical legacy i gats to uphold
as i run with the data, dey try to dey download, oh, no
all of them know say i bl__dy, on code (bl__dy, on code)
the day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on god
give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh
you know the journey long, but oritse don set me the compass for the road, oh
كلمات أغنية عشوائية
- sleetil › sleetil – друзьям(памяти а.блока)(to friends (in memory of a. blok)) كلمات اغاني
- deborah blando › deborah blando – heart of gold (ep version) كلمات اغاني
- тина кароль tina karol › тина кароль (tina karol) – найти своих (najti svoikh) كلمات اغاني
- cesare cremonini › cesare cremonini – believe in love – live una notte al piano taormina / 2013 كلمات اغاني
- gava y nico › gava y nico – amor complejo كلمات اغاني
- iliona › iliona – cocoon كلمات اغاني
- nightmur › nightmur – izvini كلمات اغاني
- jacob wernby › jacob wernby – lækker كلمات اغاني
- el virtual › el virtual – luces de colores كلمات اغاني
- grace mckenzi › grace mckenzi – amants et ennemis كلمات اغاني