oritse femi – unfadable كلمات اغاني
see i say gone are those days
wey i dey play my song
no one won to listen to them
dey go just walk away from me like that
sey dem won play biggy and 2pac
gone are those days wey i dey beg dj
dj i won play my song oh oh oh
na my gbedu everybody won play
i say oh oh oh paparazzi dey find me everyday
allah wakubaru our god is great
he has lifted me from grass to grace
take away my pain my sorrows away
baba god you are worthy to be praise
say right now demma all over me
all over me like a honey and bee еh
say that’s why dem now love me
dеmma all over me that dey can’t
do without me ye
i don dey make dem wonder oh ye
as i dey go on top and naso dey make
dem halla chineke narekele
see i say gone are those days
wey i dey play my song
no one won to listen to me
dey go just walk away from me like that
sey dem won play biggy and 2pac
gone are those days wey i dey beg dj
dj i won play my song oh oh oh
na my gbedu everybody won play
i say oh oh oh paparazzi dey find me everyday
as i dey wake up in the morning
i dey pray to my god
forgiving me everything i want let me live
b_tter my bread lift me from
the b_ttom to the top
in everything i do i cannot do without you
make my dream come true you dey make me
feel brand new
oh oh ogena you too much oh oh ogena werika
oh oh you dey do am for the big boy
see i say gone are those days
wey i dey play my song
no one won to listen to me
dey go just walk away from me like that
sey dem won play biggy and 2pac
gone are those days wey i dey beg dj
dj i won play my song oh oh oh
na my gbedu everybody won play
i say oh oh oh paparazzi dey find me everyday
right now na my song dey make dem jump
up and down
right now na im be their ringing tone
right now na my song be number one top chart
and me say i cannot do it without me eh
oh oh oh dey cannot do without me eh
oh ye ye oritsefemi oh oh no no
baba god no no
shiney production
كلمات أغنية عشوائية
- kwon ki baek 권기백 › kwon ki baek (권기백) – spooky scary skeletons كلمات اغاني
- trouble trouble › trouble trouble – wanna know (prod. nav x trouble trouble) كلمات اغاني
- ziak › ziak – shonen كلمات اغاني
- saint purple xammer › saint purple & xammer – raum von geist und zeit كلمات اغاني
- sajor › sajor – blimey! كلمات اغاني
- lilbubblegum › lilbubblegum – bullseye كلمات اغاني
- planetzero › planetzero – clean again كلمات اغاني
- mr criminal › mr. criminal – spend the night كلمات اغاني
- elkie brooks › elkie brooks – born lucky كلمات اغاني
- 13ell › 13ell – amami كلمات اغاني