kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

omxri – finish me كلمات اغاني

Loading...

she go dey twerky_twerky
she go dey waka pass
call me freaky_freaky

mr loverman
so make we jiggy_jiggy
i’m about to roll one
cos i’ve been thinking thinking
like say i don lose my mind

if no be you wey dey think am
shebi i for dey for my lane
i just wanna thank you for me now
see me now, where i dey today
if no be you wey dey think am
shebi i for dey for my lane
i just wanna thank you for me now
see me now, where i dey today

(oh yeah)
because of you i try
(i dey try get money)
na because of you i try
(i dey try get body)
before you finish
before you finish me o
before you finish
before you finsh me o eh

cos of the time i dey spend for your area
na why dem tell me say i get malaria
cos this feeling means so much to me
you are right for me
you are special to me
and there’s nothing i won’t do for my babe
fly you out to paris or siberia
cos this feeling means so much to me
you are right for me
you are special to me

she go dey twerky_twerky
she go dey waka pass
call me freaky freaky
mr loverman
so make we jiggy_jiggy
i’m about to roll one
cos i’ve been thinking thinking
like say i don lose my mind

if no be you wey dey think am
shebi i for dey for my lane
i just wanna thank you for me now
see me now, where i dey today
if no be you wey dey think am
shebi i for dey for my lane
i just wanna thank you for me now
see me now, where i dey today

(issokay)
because of you i try
(i dey try get money)
na because of you i try
(i dey try get body)
before you finish
before you finish me o
before you finish
before you finsh me o eh

stand for ya
fight for ya
girl i want ya
you know i need ya
stand for ya

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...