omawumi – love you well كلمات اغاني
make i vibe with my guitar
i say before before, no be love i dey reason
tell me why i go reason
say na your love wey go free me
(baby i can’t believe it o)
all the winchy winchy wey dey try to defeat it
i dey tell them they can’t believe it
it’s finally my season, and i just cannot resist it o
i no beg for gold, i no beg for money
it’s your love that i’m wanting
your true love and affection
i no beg for goldi no beg for nothing
this love i can’t deny it’s true
cos baby i’m in love with you (i’m in love with you oo)
so i say my baby
your body na him i wan kolobi
bad belle dem dey jealousy
but omo no time for notice me oh
so i say my baby
your body na him i wan kolobi
bad belle dem dey jealousy
but omo no time for notice me oh
ahhn, welluu welluu
love you wellu welluu
no matter the weather baby
i go dey love you wellu wellu
love you wellu welluu
no matter the weather baby
wellu oo ahhn, wellu
wellu wellu wellu you dey sweet my belly yeah
wellu wellu wellu you dey burst my medu ehh
na who say we no fit to make am
god punish devil na liar (waka)
fire pass mountain of fire (fire)
we’re getting better together
forever you and me
boy your love’s enough for me
obukwa love ngeri
well of course ngeri
hmm, i get tangerine
boy your love’s enough for me
your body i won kolobi
your body i go kolobi o ehh
welluu welluu
love you wellu wellu
no matter the weather baby
i go dey love you wellu oo ahhn, wellu
welluu welluu
love you wellu
no matter the weather baby, i go dey love you wellu wellu oo ahhn
welluu welluu
love you wellu
no matter the weather baby ahn
make i vibe with my guitar
كلمات أغنية عشوائية
- tyler bryant the shakedown › tyler bryant & the shakedown – you got me baby كلمات اغاني
- speak up › speak up – sunset slaves كلمات اغاني
- countown › countown – ό,τι μισώ كلمات اغاني
- supercombo › supercombo – calculista كلمات اغاني
- jason gray › jason gray – death without a funeral كلمات اغاني
- 幽閉サテライト › 幽閉サテライト – iron rain~misshitsu no zankai (with senya) كلمات اغاني
- samey › samey – nádej كلمات اغاني
- scalene › scalene – marco zero كلمات اغاني
- scalene › scalene – nós maior que eles كلمات اغاني
- fromm 프롬 › fromm (프롬) – hold me like it’s forever (영원처럼 안아줘) كلمات اغاني