omawumi – if you ask me كلمات اغاني
if you ask me; na who i go ask?
the matter wey we see so, e tay wey e
start
no be me go talk am, e heavy for mouth
if you ask me…the matter for ground…
eh! na who i go ask?
the reason for the reason for the reason
why i’m soliloquizing yeah
the things wey i dey see, wey i dey hear, e
pass me
i’ve got to tell the story and i’ve got to tell
it from the starting
about a man, a woman, and their girl pikin
wait till the second verse beforе my story
begins
(repeat )
thе woman travel leave her daughter with
the husband
home a_lonely (home a_lonely)
e no tay i begin see the man, his daughter
ad them dey play
strong play (they play strong play)
a month later the daughter say her period
delay
i ask her who touched her she say her
daddy only
i don’t know what to say i don; t know what
to tell her mother
e be like say she get belle
(repeat )
the story wey i talk e be like say i dey play
but all this type of things they happen everyday
speak out or take some action abeg you no delay
no let matters worse pass as e dey….as e dey
(repeat )
كلمات أغنية عشوائية
- chen exo › chen (exo) – 꽃 (flower) كلمات اغاني
- slim константа › slim & константа – сахарок (sugar) كلمات اغاني
- swings › swings – the king is back كلمات اغاني
- meth il › meth (il) – the walls, they whisper كلمات اغاني
- disentomb › disentomb – an edifice of archbestial impurity كلمات اغاني
- the used › the used – about you (no songs left to sing) كلمات اغاني
- christian death › christian death – romeo’s distress [alt.] كلمات اغاني
- zalia › zalia – alles echt كلمات اغاني
- johnny rodriguez › johnny rodriguez – do you really want to know كلمات اغاني
- daveyj therealdaveyj › daveyj (therealdaveyj) – daveyj – the 5th كلمات اغاني