olywizzy – on soft كلمات اغاني
[verse one]
ogo ti mo gbe wa aye
ma se ba omi loor
gbe ire temi de ki ma gbadun loor
baa erin ba kan lu odo erin a ba omi loor
so i pray to god make he show me love
[re_frain]
i dey hustle non stop
i no dey dull
24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believing one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o moti moona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o moti moona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face thе devil
you know the levеl omo na royal rumble
[verse two]
mo fi okpe fun jehovah
audra mi gba
give thanks to jah
enemies wan make i suffer
carry my hustle and my ladder
for my shoulder
go on my knees pray to god make i go far
tori ti sapa baa de all my friends them go j_pa
swear them go bop
tell me who go follow you suffer
he go remain you and your god for kona
so use your head try remember as you suffer
[re_frain]
i dey hustle non stop
i no dey dull 24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believing one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o moti mo ona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o moti mo ona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
written by: olywizzy
كلمات أغنية عشوائية
- lil yachty › lil yachty – give it all كلمات اغاني
- persons of interest › persons of interest – love is the way كلمات اغاني
- park soeun › park soeun – 보통의 연애 (ordinary romance) كلمات اغاني
- summer drummer › summer drummer – tell me the misery (acoustic) [demo] كلمات اغاني
- rockit gaming › rockit gaming – light that fuse كلمات اغاني
- anecdata › anecdata – band t-shirt كلمات اغاني
- nellie tiger travis › nellie “tiger” travis – oil and water كلمات اغاني
- ross sauce › ross sauce – poised! كلمات اغاني
- jung jin hyeong 정진형 › jung jin hyeong (정진형) – alarm كلمات اغاني
- fedrop › fedrop – dico no كلمات اغاني