kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

oluwamayowa salami – no time كلمات اغاني

Loading...

[chorus]
no time for your robo rebe
no time for your robo rebe
sister come _ make we relate
clubbers come _ make we jig it
today na bend day _ try to rock it
someone wami wami
awon temi ninu club
gbogbo won fe ma lami nlami
me no get for a long thing
cos me no want _ dulling dulling
sunmobi je ka fo
no dey try to dey forming forming

[verse]
unfortunately for my enemy
me know i don make ham
all trap wey dem set
omo boy i don dodge ham
baba god make me reign
everyday i dey shine right
anything wеy dem like _ make dеm talk
i don’t care now

[chorus]
no time for your robo rebe
no time for your robo rebe
no time for your robo rebe
no time for your robo rebe
sister come _ make we relate
clubbers come _ make we jig it
today na bend day _ try to rock it
someone wami wami
awon temi ninu club
gbogbo won fe ma lami nlami
me no get for a long thing
cos me no want _ dulling dulling
sunmobi je ka fo
no dey try to dey forming forming
am heading my way ontop
no one can ever stop me stop me
ah ah
no one can ever stop me stop me
[verse]
don’t let me speak in tongue
baby come _ je kin toju e
you better bring it on _ as you know
ama high here
this baby back na die
even my p don dey raise untied
just wanna say make i try
i don’t know this girl na die ah ah

[chorus]
no time for your robo rebe
no time for your robo rebe
no time for your robo rebe
no time for your robo rebe
sister come _ make we relate
clubbers come _ make we jig it
today na bend day _ try to rock it
someone wami wami
awon temi ninu club
gbogbo won fe ma lami nlami
me no get for a long thing
cos me no want _ dulling dulling
sunmobi je ka fo
no dey try to dey forming forming
am heading my way ontop
no one can ever stop me stop me
ah ah
no one can ever stop me stop me
[verse]
after the club boo
mam na my room thing lady
i wanna turn you on
let me play with you my baby
i wanna bang you love
like you never bang before
and i will off the light
thats how we gonna start it

[chorus]
sister come _ make we relate
clubbers come _ make we jig it
today na bend day _ try to rock it
someone wami wami
awon temi ninu club
gbogbo won fe ma lami nlami
me no get for a long thing
cos me no want _ dulling dulling
sunmobi je ka fo
no dey try to dey forming forming
am heading my way ontop
no one can ever stop me stop me
ah ah
no one can ever stop me stop me
[outro]
its your mamix on point
halmeeyah sake on point
everybody dey on point
even i see my guy baba tee in the house here
everybody dey here so
lets go now
no time for robo rebe
ah ah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...