olisae – which way كلمات اغاني
bro bro bro bro bro bro
men i no fit shout i’m loosing control
and i no fit now its piercing my soul (hey
you too too much d_mn i can’t let you go (hey
oh ahha
bro bro bro bro bro bro (oh yea
men i no fit shout i’m loosing control (oh yea
and i no fit now its piercing my soul (hey
you too too much d_mn i can’t let you go (hey
oh ahha
i wanna know wetin dey your heart
i wanna know wetin be your intention
omor shey you fit be the one
be the one i use to ease tension
gurly come make i play your card
you know say me i too dey feel tension
come give me that your heart
make me and you for get a freak session (yea yea
which way (which way
which way (which way
i’ve seen a lot with big waist (ough ough
orobo lekpa with sweet face(ough ough
the type of one wey go make you pick race ( hey hey
never seen a girl like you woah
wey dey give me heart attack
tell me wetin i go do woah
you dey make my fans dey cry
never seen a girl like you woah (like you
wey dey give me heart attack
tell me wetin i go do
cos you dey make my fans dey cry
bro bro bro bro bro bro
men i no fit shout i’m loosing control
and i no fit now its piercing my soul (yea yea
you too too much d_mn i can’t let you go
which way (yea yea
which way (aye
i’ve seen a lot of girls with big waist (yea yea
i get my girl for mind she too safe (aye
i love her type she no dey look face
omor make i give you a joke (hey aye
you dey make me cho cho cho cho ahha
you don’t have to go sokoto (ough ough
cos me i get am full shokoto ahha
nne please don’t leave me hanging (yea ehh ehh
i love the way you top up my spending
but if na lie i dey lie
make heavy water carry me kpai
which way (which way
which way (which way
i’ve seen a lot with big waist (yay ehh ehh
orobo lekpa with sweet face
the type of one wey go make you pick race
which way (which way
which way (which way
i’ve seen a lot with big waist (ough ough
orobo lekpa with sweet face(ough ough
the type of one wey go make you pick race ( hey yea
bro bro bro bro bro bro
men i no fit shout i’m loosing control
and i no fit now its piercing my soul
you too too much d_mn i can’t let you go
كلمات أغنية عشوائية
- kash krabs › kash krabs – secret formula كلمات اغاني
- the cast of schmigadoon › the cast of schmigadoon! – bells and whistles كلمات اغاني
- 2zdinizz › 2zdinizz – finin de ouro كلمات اغاني
- heo hoy kyung 허회경 › heo hoy kyung (허회경) – words كلمات اغاني
- gosia andrzejewicz › gosia andrzejewicz – nasty virgin كلمات اغاني
- d0llywood1 winter lovefelt › d0llywood1, winter, lovefelt – compromise كلمات اغاني
- trust army 38 spesh › trust army & 38 spesh – true story كلمات اغاني
- jeg tror det blir bra igjen › jeg tror det blir bra igjen – bendik كلمات اغاني
- jmcee › jmcee – dying town كلمات اغاني
- will hyde › will hyde – i still love u. كلمات اغاني