ogbeni ara – loving you كلمات اغاني
ara leleyin oh nana, bami dekunle
baby girl i dey reason you
you know sey me i needin you in my life
come make we build a world together
baby girl na you i need forever
baby, na you dey give me trips i
no go fit explain girl say
say na you
your mama no like me i know
your papa no wan see me at all
your brother dey chase me with cutl-ss
everytime i show for your area
your papa no like me i know
your no mama wan see me at all
your sister dey pour me water every time
i show for your house. why ooh
but e no fit to stop my loving
e no fit to hold me baby
e no fit to stop my heart
from doing the things that i wanna do to you
e no fit to hold me baby
e no fit to stop my loving
e no fit to hold me back
from doing the things that i wanna do to you
i’ll be loving you
in the morning
i’ll be loving you
in the evening
i’d be loving you
from the moment i wake
to the moment
i lay my head to sleep
baby say na you
i’ll be loving
say na you
be the reason
say na you
wey dey make me go gaga
dey make me go gaga oo
omoge say na you
i’d be wanting forever
cos you make me perfection
you fill up my life yeah
even if you break my heart
a thousand and one times
i still will not dull you
you light up my life yeah (yeah, yeah)
your mama no like me i know
your papa no wan see me at all
your brother dey chase me with cutl-ss
everytime i show for your area
your papa no like me i know
your no mama wan see me at all
your sister dey pour me water every time
i show for your house. why ooh
but e no fit to stop my loving
e no fit to hold me baby
e no fit to stop my heart
from doing the things that i wanna do to you
e no fit to hold me baby
e no fit to stop my loving
e no fit to hold me back
from doing the things that i wanna do to you
i’ll be loving you
in the morning
i’ll be loving you
in the evening
i’d be loving you
from the moment i wake
to the moment
i lay my head to sleep
baby say na you
i’ll be loving
say na you
be the reason
say na you
wey dey make me go gaga
dey make me go gaga oo
your mama no like me i know
your papa no wan see me at all
your brother dey chase me with cutl-ss
everytime i show for your area
your papa no like me i know
your no mama wan see me at all
your sister dey pour me water every time
i show for your house. why ooh
but e no fit to stop my loving
ahh
كلمات أغنية عشوائية
- lupe fiasco › lupe fiasco – tilted كلمات اغاني
- born › born – shake it off (bad dreams part ii) كلمات اغاني
- little prince › little prince – thoughts of despair كلمات اغاني
- lox › lox – can’t stop won’t stop كلمات اغاني
- lisa hype › lisa hype – proud ah mi bleaching كلمات اغاني
- lunasicc › lunasicc – major figgas كلمات اغاني
- mac dre › mac dre – all damn day كلمات اغاني
- mac mall › mac mall – ghetto stardom كلمات اغاني
- longshots › longshots – hands up كلمات اغاني
- molotov solution › molotov solution – corporatocracy كلمات اغاني