ofego – when i come out كلمات اغاني
ofego
o to the f to the e to the g to the o
to those wey
dey look me
less less now
i no get anything
to tell una
i know say
my god
no dey sleep
and he go
answer me at his
own due time
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
i don hear of
many people
wey be say
don pass through
this place
wey i dey
pass through now
my god
no disappoint them
at all
today they are
telling the story
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
them fit look me
less less
na them get
their eye
i know god
is writing
my story
and it will
sum up
to glory
to him
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
كلمات أغنية عشوائية
- hector el father › hector el father – el junte de los anormales كلمات اغاني
- tiao carreiro e pardinho › tião carreiro e pardinho – linda bancária كلمات اغاني
- leoncio severo › leôncio severo – graças a deus كلمات اغاني
- tt tiago teixeira › tt- tiago teixeira – crazy كلمات اغاني
- rose › rose – je m’ennuie كلمات اغاني
- revolucionnarios › revolucionnários – psicomidialogia كلمات اغاني
- tohoshinki › tohoshinki – ‘o’-jung.ban.hup كلمات اغاني
- igreja crista maranata › igreja cristã maranata – quantos fiéis كلمات اغاني
- tenacious d › tenacious d – papagenu (he’s my sassafrass) كلمات اغاني
- laura pausini › laura pausini – loos jardines por donde nadie va كلمات اغاني