ofego – shakara no dey pay كلمات اغاني
shakara no dey pay lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
person wan help your life
you dey form don
person wan put hand for your matter
you dey form o.b.o
when that door close
another fit no open
na then you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
no dey broadcast wetin you no be
you fit dey block your helper
no live life wey you can’t afford
cause it can hook you
when e hook you
you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
كلمات أغنية عشوائية
- phanto › phanto – esquisse كلمات اغاني
- carlo corallo › carlo corallo – una persona reale كلمات اغاني
- diament › diament – czarny i biały كلمات اغاني
- dynamic duo › dynamic duo – animal كلمات اغاني
- viro the virus › viro the virus – word flu كلمات اغاني
- that handsome devil › that handsome devil – karaoke burial كلمات اغاني
- peter joback › peter jöback – bland nattens skuggor كلمات اغاني
- haas spitta › haas spitta – eid mubarak كلمات اغاني
- sheldon › sheldon – orage كلمات اغاني
- erfan › erfan – dore donya كلمات اغاني