kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ofego – question for you كلمات اغاني

Loading...

ofego
o to the f to the e to the g to the o

upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
which kind leaders we get
which kind leaders we get
question
for you and me
question
for you and me

is a question
you can answer it now
or answer it later
when dem dey come
we discuss
how e go be
but as dem enter
the story change

upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear

which kind leaders we get
which kind leaders we get
question
for you and me
question
for you and me
i nor know why
is so hard to do
what you said
when you were
campaigning
you said you
make things change
but as you got in
you changed your
mind
instead of building
the nation
you started building
your tummy

upon all wetin
we talk
dem no wan
hear

ofego
o to the f to the e to the g to the o

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...