kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ofego – oh boy no le كلمات اغاني

Loading...

ofego
o to the f to the e to the g to the o

oh boy no le
oh boy no le

i get this padi
for ajegunle
my padi get talent
but no wisdom
no wisdom
oh boy no le
no go let them use you
cause you go cry later
while dem go laugh
dem go laughy laughy
while dem go laugh

this my padi
come get to know
one bros
he get wisdom
but no talent
no talent

two of dem begin collabo
money begin enter
na so this bros
use my padi head
j_pa go yankee
while my padi still dey
for trenches
trenches

oh boy no le

oh boy no le
no go let them use you
cause you go cry later
while dem go laugh
dem go laughy laughy
while dem go laugh
oh boy no le
oh boy no le

ofego
o to the f to the e to the g to the o

oh boy no le
oh boy no le

a word is enough
for person
wey wan get sense

oh boy no le
oh boy no le

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...