ofego – jangiover love كلمات اغاني
ofego
o to the f to the e to the g to the o
na jangiover
e be jangiover
omoge
omoge
wetin
you dey do
omoge
omoge
wetin
you dey do
na jangiover love
e be jangiover love
you feel say
me no know oh
you feel say
mi no know oh
codedly
i no know uh
what you up to
omoge
omoge
wetin
you dey do
omoge
omoge
wetin
you dey do
na jangiover love
jangiover love
e be jangiover
i came to your
apartment
yesterday
i saw him
i saw him
omoge
omoge
wetin
you dey do
omoge
omoge
wetin
you dey do
na jangiover love
jangiover love
e be jangiover
jangiover
what you do
to me
someone
will do it
to you
what you sow
in this life
you reap
it won’t
pass you by
so you better
know now
know now aha
omoge
omoge
wetin
you dey do
omoge
omoge
wetin
you dey do
na jangiover love
jangiover love
e be jangiover
jangiover love
ofego
o to the f to the e to the g to the o
كلمات أغنية عشوائية
- vox dei › vox dei – las guerras كلمات اغاني
- lee › lee – anti-social كلمات اغاني
- ulrik munther › ulrik munther – daughter كلمات اغاني
- ismael serrano › ismael serrano – yo quiero ser muy promiscuo كلمات اغاني
- iratxo › iratxo – de una tacada كلمات اغاني
- montythehokage › montythehokage – made to go كلمات اغاني
- the statler brothers › the statler brothers – the kid’s last fight كلمات اغاني
- naman gaur › naman gaur – dil ye mera(original song) كلمات اغاني
- bretz › bretz – ulysse كلمات اغاني
- animus › animus – alles körper كلمات اغاني