ofego – dey looseguard كلمات اغاني
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when this girl
dey around
my heart
go dey go
jigi jigi
jigi jigi
kpi kpi kpi
kpi kpi kpi
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
this girl
this girl
she dey
do me
do me
strong ting
like banky
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
my friends
don complain
tire
dem say
ofego
wеtin dey
wrong with you
wetin dey
wrong with you
somеtimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
she knows
she knows
what she’s
doing
to me
is unfair
very unfair
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
ofego
o to the f to the e to the g to the o
haaa
i dey looseguard
كلمات أغنية عشوائية
- bob marley the wailers › bob marley & the wailers – jamming كلمات اغاني
- the veronicas › the veronicas – think of me (basenji remix) كلمات اغاني
- jessica domingo › jessica domingo – deep كلمات اغاني
- icewater › icewater – love don’t cost (a thing) كلمات اغاني
- jay lei sij › jay lei sij – bazi ba atish كلمات اغاني
- plush sanches › plush sanches – once again كلمات اغاني
- nakani › nakani – robbers كلمات اغاني
- drk01387 › dr@k01387 – the best كلمات اغاني
- ace edition › ace edition – mr. telephone man كلمات اغاني
- humongous the god › humongous the god – wit a dab كلمات اغاني