ofego – banku riddim كلمات اغاني
ofego
o to the f to the e to the g to the o
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
cause
so many many
people get
many many things
to talk about me
ofego
some dem ah say
me ah bad
some dem ah say
me ah cool
some dem ah say
me ah buju begson
who no go
no know this whole thing
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
what can you say
about the boy
ofego
long, long time
me ah be
inner the road
me no depend on n0body
but my god
wey dey
shine him light
on me
me no blast
no man hustle
me no look down
on any one
me just dey
pon mi lane
everyday
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
o to the f to the e to the g to the o
كلمات أغنية عشوائية
- jay mellz › jay mellz – good time كلمات اغاني
- franskiiz › franskiiz – she a 15 كلمات اغاني
- sleepy dog › sleepy dog – spunion كلمات اغاني
- squishy donald › squishy donald – remedy كلمات اغاني
- breanne duren › breanne düren – doctor كلمات اغاني
- key of existence › key of existence – dreamcatchers (demo) كلمات اغاني
- ryys › ryys – pp juce كلمات اغاني
- missincat › missincat – dare to dare كلمات اغاني
- shahroz › shahroz – king كلمات اغاني
- zebrahead › zebrahead – party on the dancefloor كلمات اغاني