ofego – baby kpakorokpa كلمات اغاني
ofego
o to the f to the e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
right from the
first day
when i know you
na so feelings ee
start to dey grow
baby
anytime i see you
i feel goosebumps
roaming all round
mi body
piercing all through
mi heart
baby
can you
take it slow
with me
take it slow
with me
ehen
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dеy turni ye
ofego
o to the f to thе e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
e dey turni ye
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
كلمات أغنية عشوائية
- protector › protector – delirium tremens كلمات اغاني
- proto kaw › proto kaw – alt. more worlds than known كلمات اغاني
- protocol › protocol – deborah كلمات اغاني
- proud mary › proud mary – same old blues كلمات اغاني
- propaganda › propaganda – the murder of love كلمات اغاني
- prophet › prophet – hardstyle baby كلمات اغاني
- propellerheads › propellerheads – a number of microphones كلمات اغاني
- protomen › protomen – vengeance كلمات اغاني
- protector › protector – mortuary nightmare كلمات اغاني
- proto kaw › proto kaw – hegemonium كلمات اغاني