kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

odumodublvck – 100 million كلمات اغاني

Loading...

[intro: odumodublvck]
f_ck up the club, we no send
(sholz out here)
brrra!

[pre_chorus: odumodublvck]
f_ck up the club, we no send
young man, who buy the bar na we spend? (we)
azule yapa, dem don bracket tiwa like olopa (who?)
spray (me)
mama, throway for the boys for zanga, ayy
odumodu challenge us, small boys, they cannot think of that

[chorus: tiwa savage, odumodublvck, tiwa savage & odumodublvck]
su see hin (woo)
hundred million is an insult
pada se hin (baow)
na we dey foot their bills, they’re ball boys (omo)
see as we dey field, dey ball like tinubu (seyi)
no man check am, the girls go scare them egungun

[verse 1: odumodublvck]
ayy, ayy
i no follow for the game wey dеm play my advice
if you wan follow kele wеy i like, you go tear eye (wide)
you gats dey work from sunrise to sunset like exile
you gats dey run 2_4 (yeah)
you gats dey hustle full court, gamble, roll dice
[verse 2: tiwa savage & odumodublvck]
yeah, twenty kala for my n_ggas for igboro (doot, doot, doot)
pull up with the gang, all the leeches know say mo lowo (ehen)
i put up to bad things, man ah bad b, i run am, na practice
shebi na cash? big up my antiques
pounds, dollars and yen, burn am to ashes (yeah, yeah)

[verse 3: odumodublvck]
how many men dey queue to feel my body oh? (ooh)
you cannot fathom how i shenk hin padi oh
pull up and spray my pumpi oh
i no get time for malu oh
they cannot be my padi, ’cause kalamantus know their church oh

[verse 4: tiwa savage & odumodublvck]
big chain i buss down
compound be like water
they hold the money up, everybody dey run me the beat like ghost town, yeah
versace, fendi or prada (t)
louis vuitton, christian dior shey tiwa dey para?
the money long mc hammer
i no dey play with them, it’s the return of the shower

[pre_chorus: odumodublvck]
f_ck up the club, we no send (grrt)
young man, who buy the bar na we spend? (baow, baow, we)
azule yapa, dem don bracket tiwa like olopa (who? queen of rap)
spray (me)
mama, throway for the boys for zanga (for zanga), ayy (show love oh)
odumodu challenge us, small boys, they cannot think of that
[chorus: odumodublvck, tiwa savage, tiwa savage & odumodublvck]
su see hin
hundred million is an insult
pada se hin (yeah)
na we dey foot their bills, they’re ball boys (small_small children)
see as we dey field, dey ball like tinubu (seyi)
no man check am, my guys go scare them egungun

[outro: odumodublvck & tiwa savage]
i no follow for the game wey dem play my advice
you go tear eye
twenty kala for my n_ggas for igboro
you gats dey run 2_4
you gats dey hustle full court, gamble, roll dice
pull up with the gang, all the leeches know say mo lowo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...